Moses Bliss – If No Be You

Moses Bliss - If No Be You mp3 download

Moses Bliss If No Be You mp3 download

Moses Bliss is a renowned gospel artiste known for his powerful worship songs that touch the hearts of many. One of his popular songs, “If No Be You,” is a melodious track that speaks about the faithfulness of God in our lives. The lyrics are soul-stirring, reminding listeners of the importance of having God at the center of it all. With his soothing voice and heartfelt delivery, Moses Bliss has captured the essence of true worship in this beautiful song. “If No Be You” is a must-listen for anyone seeking to connect with God on a deeper level and experience His unfailing love and grace.

Take a Listen below and share with friends!

Stream music

Get music free download

DOWNLOAD AUDIO HERE

Lyrics: If No Be You by Moses Bliss

[Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

[Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall

If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

[Verse 2]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted

[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

[Verse 3]
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.

You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
My Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No be the same.

[Verse 4]
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Dey Plenty Palava
The Story never Finish
Cause I get God
Wey dey Answer me O.

Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and temptation
Them dey walk by Me.

[Verse 5]
Really You Truly are my Savior
My Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You dey Lead me,
You dey Answer my Prayer
You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *